Princess Sade Disney new film, wetin pipo wan see

Publish date: 2024-05-03
29 July 2018

New Informate 30 July 2018

No dolling for Nigerians inside Hollywood, afta Black Panther, anoda set of kontri men go rep Naija green white green for Disney latest tear rubber feem about one African Princess.

Disney don start plan to develop new fairytale wey dem call Sade.

Di movie go be about one African princess wey get magic power and wan save her kingdom from evil.

Nigerian writer, Ola Shokunbi follow Lindsey Reed Palmer write di story for di movie even as na Lindsey bin sell di idea give Disney.

Disney studio don also make Nigerian-American director Rick Famuyiwa as producer, and Scott Falconer as di executive producer.

Famuyiwa don work on films like Dope and Brown Sugar.

Wetin pipo wan see for di feem

Although di possibiltiy say dem go film dis movie for Nigeria no dey high, as at now, two Nigerians don already dey work on top di project, and with di calls for African actress for social media, e go fit move dem to want try indigenous African actress wey go cari di culture go outside pass.

If dem rili enta di culture for di movie e go for make pipo wan come to see wetin dey happen.

Skip Twitter post, 1Allow Twitter content?

Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Accept and kontinu

End of Twitter post, 1

Not only dat, pipo don already start dey tok dia own on top wetin dem wan see wen e don ready.

Skip Twitter post, 2Allow Twitter content?

Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Accept and kontinu

End of Twitter post, 2

Pesin say Nigerian actress Jemima Osunde go good as Sade. Anoda pesin say if African actress no dey, dem no dey watch. Somebodi say e wan see Nigerian food for di movie.

Skip Twitter post, 3Allow Twitter content?

Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Accept and kontinu

End of Twitter post, 3

Skip Twitter post, 4Allow Twitter content?

Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Accept and kontinu

End of Twitter post, 4

Who dis African Princess epp?

E go help Hollywood dey show tori from oda pipo eye.

Ova time, dem don chop accuse say dem too dey white-wash, wey mean wen dem use white pesin to act like say dem be anoda colour.

E go also epp show di African culture as pipo at least African dey part of di pipo wey dey tok di tori.

For instance, Black Panther try change di way pipo go dey look superheroes and also di tori of Africa wey world bin get.

Wetin we call dis Video,

See di woman wey 'Lion King' ginger to do her own cartoon

Dis also fit put African talent for front of like say na here dem dey if dis movie make beta money wen e comot.

Which fit make more African tori, writers dem and even actors go go global.

Fairytales don dey change small-small from movies like Frozen, Moana, Tangled and Brave wey try show say no be by man alone, life fit good, so dis go be next step.

ncG1vNJzZmivp6x7o67CZ5qopV%2BltqWzyKdmsKeiobFugJNycG9vZG0%3D